If curses could kill....everybody in government would be dead by now. You need to see curse yesterday for the Delta State Government, me I join curse sef because I almost died to get transport.
I had to struggle and rush for bus and keke, see Warri don turn Lagos ooo, rush-rush life.
I vex die when I finally got to my destination like two and half hours later. People just dey complain and curse the government for the ban on Okada.
I got home to meet another serious complain. My younger sister and her classmates were robbed on their way back from a school competition.
The first thing I asked my sister was, "hope she wasn't touched?". Rape is always the fear when females are involved in a robbery.
Thanks be to God, nobody was harmed. She said the robbers were kind and took to heart that they were secondary school students. They just collected their phones and money as well as that of their teachers.
When the robbers were about to leave, my sister said they said, "Abeg o, make una nor vex, na okada wen dey ban na make us do this one o. Man nor die, man nor rotten. We need to survive".
Are you seeing how the government wants to frustrate us so. They stopped Okada without providing employment for the masses and even enough transport buses or keke for us.
The government said they have provided adequate vehicles for transportation.
Me WAG, the only new transport vehicles I have seen in Warri are few keke and about two new luxurious buses.
Na wa ooo.
INFO OF THE DAY: New Ban In Town
News reaching me just now is saying that there is a new ban in town, which is the banning of truck and wheelbarrow pushers and also hawkers from the major cities in Delta State.
Ok let's watch whether this new ban is true.
Stay Sharp,
Warri Girl.
2 comments:
WAG WAG !!! See one thing I knw be say thief na thief!! Weda okada den or not oh who wan tif go tif... D ones wey been dey use their okada steal before dem ban okada na govt cos dat one? D ones wey been dey cut gold na govt? Abeg e we go dey use to am soon... D only tin govt don wrong na enuf buses wey dem no provide, though I see buses for uduaghan park oh but weda dem wan sell dem or na sample dem dey for I neva knw..
WAG tell ur sister mk dem avoid quiet areas during outing n as for d robbers, tif na tif.. Lol.. Una doh oh
Everyoung prince
I rily wished it works........bt somhow it works o#tinking# not mentioning names bt som ve worked on som past leaders* i had an experience 2day wer different pipo wer talking abt their experience nd 1 woman's own made mi weep inside* she said ha hubby was a bikeman who has oda bikes dat worked 4 him 2* e was d sole breadwinner nd nw e's back to square 1 dat student's jst resumed dey've spent monie to buy books nd fees* nw d hubby drinks nd coms home drunk* e's an unhapi man nd its affecting ha marriage d lady was sayin all dis nd was weeping....i felt ha pain# wetin we go do na??? Man kno die man kno rotten according to dos robbers* lolz
Post a Comment